2face (2baba) and him new wife Natasha fight on Daddy Freeze live

Nigerian legendary singer, 2face idibia wey don change him name to 2baba fight with him new wife Natasha while dem dey on Instagram live with former Cool FM OAP, Daddy Freeze. Video wey Tosin Silverdam post show 2face as e…







