X (wey be Twitter before) don officially allow Adult content for di platform.

Elon Musk’s X (wey be Twitter before) don update dia rules to officially allow adult and graphic content for di platform. Adult content and nudity don dey Twitter for years and – unlike Facebook or Instagram – dem no ban…
