Osimhen Fit Break Napoli Record For Serie A Match Against Udinese

Super Eagles striker Victor Osimhen fit become di third Napoli striker to score against one Serie A team for five matches wey dem play back to back wen im team face Udinese on Sunday. Osimhen don dey perform well well…