President Tinubu go soon carry 2024 Supplementary Budget go National Assembly

“I don submit di last budget give una,” na wetin di President yarn wen e dey address joint sitting of di National Assembly on Wednesday. “Una quick-quick pass am. We dey do wetin we talk. I go soon bring di…








