Presidential Committee talk say dem need increase VAT rate o

Dem Presidential Committee wey dey look mata of fiscal policy and tax reforms don talk say e dey important make dem increase di Value-Added Tax (VAT) rate. Na Oga Taiwo Oyedele, wey be di chairman of di committee, talk dis…








