Category News

Fire Don Catch NNPCL Apapa Tank Farm

Fire NNPCL Apapa Tank Farm

Di mata be say, fire don catch di Nigerian National Petroleum Corporation Limited (NNPCL) Tank Farm wey dey for Kayode Street, Marine Beach, inside Apapa area of Lagos on Friday. According to one eyewitness wey dem dey call Oga Tunde…